O Wa Lyrics » Falz & Tekno : The O Wa Lyrics / O Wa Song Lyrics by Falz & Tekno is the Latest Nigerian Song of 2023. The O Wa Song is Sung by Falz & Tekno. The O Wa Song Music is Given by Chillz & The Lyrics is Written by Falz & Tekno. The O Wa Song is Released on 22nd February, 2023. The O Wa Song is Presented by Falz.
O Wa Song Details :
Song Title | O Wa |
Singer | Falz & Tekno |
Music | Chillz |
Lyrics | Falz & Tekno |
Release Date | 22nd February, 2023 |
Language | Nigerian (Rock) |
Label | Falz |
O Wa Lyrics » Falz & Tekno
Na So Dem Dey Do,
Pack Everybody Like Sardine..
We Dey Gallivant Up And Down,
Forget Say Body No Be Machine..
(Body No Be Machine)
All The Tax Wey We Generate,
Why The Cash No Dey Circulate..
And When We Start To Calculate,
Everybody Come Dey Agitate..
Ojota.. O Wa..
Owa O..
Owa..
Agege.. O Wa..
Owa O..
Owa..
Ojota.. O Wa..
Owa O..
Owa..
Agege.. O Wa..
Owa O..
Owa..
Give Me Mineral,
Pass Me The Gala..
Hustle Critical We No Fit Retire,
O Jo Cinema..
E Don Turn Wahala..
Many Animal Dey Put On Agbada..
I Get Medicine Wey Dey Cure Anything,
E Dey Cure Poverty..
Bring Prosperity,
Many Things..
Many Things..
Everyday,
We Dey See Many Things..
Because.
It’s A Critical Reaction,
My Country No Get Formation..
Oloun..
For Your Information,
Population Dey For Prostitution..
I Say Dem Mama Dem Papa..
Dem Dey Cry,
Dem No Know How Pikin Dey Kpai..
Money No Dey He Dey Drink Kai-kai,
Kai, Haba Baba Na..
Ojota.. O Wa..
Owa O..
Owa..
Agege.. O Wa..
Owa O..
Owa..
Ojota.. O Wa..
Owa O..
Owa..
Agege.. O Wa..
Owa O..
Owa..
Give Me Mineral,
Pass Me The Gala..
See I Know Sikira,
She Don Hustle Tire..
The Way She Dey Work,
Suppose Wear Designer..
But She No Be Baller,
She No Know Dybala..
I Talk My Own,
I Don Dey Go..
Conductor Own,
He Stop For Road O..
You Get Money,
You Chop Alone..
E Run Belle,
You Purge Alone O..
Why You No Give Me Change I Para,
Dem Dey Do Us Ojoro O..
I Curse The Driver I Tell Conductor Say Waka,
Dem Dey Do Us Ojoro O..
Stop The Motor I Need To Come Down I Tire,
Dem Dey Do Us Ojoro O..
Patapata Everything Scatter,
We Dey Face Wahala..
Dem Dey Do Us Ojoro O..
Ojota.. O Wa..
Owa O..
Owa..
Agege.. O Wa..
Owa O..
Owa..
Ojota.. O Wa..
Owa O..
Owa..
Agege.. O Wa..
Owa O..
Owa..
O Wa Lyrics » Falz & Tekno
Written by : Falz & Tekno
O Wa Lyrics » Falz & Tekno » Official Music Video
If You Love “O Wa Lyrics » Falz & Tekno“, Then Please Do Not Forget To Share It To Your Friends On Social Media. A Share From You Will Inspire Us To Bring You New Song Lyrics.
If You Want To Read The Lyrics Of Any Of Your Favorite Songs, Feel Free To Contact Us By Filling The Contact Us Form. We Will Try Our Best (24/7) To Bring You The Lyrics Of Your Favorite Song. Keep Enjoying New Song Lyrics With Lyrics Over A2z. Have A Very Nice Day!