KATIGORI Lyrics » Oxlade : The KATIGORI Lyrics / KATIGORI Song Lyrics by Oxlade is the Latest Nigerian Song of 2023. The KATIGORI Song is Sung by Oxlade. The KATIGORI Song Music is Produced by Timmy & The KATIGORI Song Lyrics is Written by Olaitan Ikuforiji. The KATIGORI Song is Released on 17th November, 2023. The KATIGORI Song is Presented by Oxlade.
KATIGORI Song Details :
Song Title: | KATIGORI |
Singer: | Oxlade |
Music (Prod. by): | Timmy |
Lyrics: | Olaitan Ikuforiji |
Release Date: | 17th November, 2023 |
Language: | Nigerian (Country : Nigeria) | Rock |
Music Label: | Oxlade |
Also Read : Spell Lyrics » Chiké & Oxlade
KATIGORI Lyrics » Oxlade
Mmm.. Na.. Na..
So Many Stories Untold,
So Many Mysteries..
I Gats To Unfold..
The Musical Legacy,
I Gats To Uphold..
As I Run With The Data,
Dey Try To Dey Download Oh No..
All Of Them Know Say,
I Bloody, On Code..
The Day Wey Every Knee Shall Bow,
Every Tongue Confessing On God..
Give Dem Gbedu From The Front And Back,
To The Left And Right, They Go Reload, Oh..
I Know The Journey Long,
But Oritse Don Throw Me The Compass For The Road, Oh..
I No Know How I Wan Do Am,
But E Go Soft (Soft)..
And E Go Shock Una,
’cause E Go Chok..
You Know I No Know How I Wan Do Am.
’cause E Go Soft..
And E Go Shock Una,
’cause E Go Choke..
Igi Imu Jinna S’ori..
You Know Say Me And,
You No Dey For Same Katigori,
Story, Nah..
Igi Imu Jinna S’ori..
You Know Say Me And,
You No Dey For Same Katigori, S
Tory Oh.. Oh-oh..
I Know Many Boys Want To Be Like Me,
Many Boys Wan De Sound Like Me..
And Still, Many Boys Don Dey Backbite Me,
Backbite Me (Oh)..
I Say Na These Gatekeepers Wan Dey Boycott Me,
Some Ogs Don Dey Blackboy Me..
But I Get Jesus Wey Go Support Me ,
(And I Get Jesus Wey Go Support Me)..
I No Know How I Wan Do Am,
But E Go Soft (Soft)..
And E Go Shock Una,
’cause E Go Choke..
You Know I No Know How I Wan Do Am,
’cause E Go Soft..
And E Go Shock Una,
’cause E Go Choke..
Igi Imu Jinna S’ori..
You Know Say Me,
And You No Dey For Same Katigori,
Story, Nah..
Igi Imu Jinna S’ori,
You Know Say Me..
And You No Dey For Same Katigori,
Story Oh Oh-oh..
So Many Mysteries,
I Gats To Unfold..
The Musical Legacy,
I Gats To Uphold..
As I Run With The Data,
Dey Try To Dey Download,
Oh.. No..
All Of Them Know Say I Bloody,
On Code (Bloody, On Code)..
The Day Wey Every Knee Shall Bow,
Every Tongue Confessing, On God..
Give Dem Gbedu From The Front And Back,
To The Left And Right, They Go Reload, Oh..
You Know The Journey Long,
But Oritse Don Set Me The Compass For The Road, Oh..
KATIGORI Lyrics » Oxlade
Written by : Olaitan Ikuforiji
Also Read : Protect Me Lyrics » Valiant
KATIGORI Lyrics » Oxlade » Official Music Video
If You Love “KATIGORI Lyrics » Oxlade“, Then Please Do Not Forget To Share It To Your Friends On Social Media. A Share From You Will Inspire Us To Bring You New Song Lyrics.
Also Read : Choke Lyrics » Chronic Law