Common Person Lyrics » Burna Boy : The Common Person Lyrics /Common Person Song Lyrics by Burna Boy is the Latest Nigerian Song of 2022. The Common Person Song is Sung by Burna Boy. The Common Person Song Music is Given by Burna Boy. The Common Person Song Lyrics is Written by Burna Boy. The Common Person Song is Released on 8th July, 2022. The Common Person Song is Presented by Burna Boy.
Common Person Song Details :
Song | Common Person |
Singer | Burna Boy |
Music | Burna Boy |
Lyrics | Burna Boy |
Release Date | 8th July, 2022 |
Language | Nigerian (Country : Nigeria) | Rock |
Label | Burna Boy |
Common Person Lyrics » Burna Boy
Bong Killa..
Na Me Wey Dey Clean Una House,
Na Me Wey Dey Wash Una Car..
Na Me Wey Dey Cook Ununu,
Na Me Wey Dey Wash Una Cloth..
Na Me Wey Dey Work For Your Shop,
Na Me Wey Dey Hawk Ununu..
I Be Common Person But ,
My Happiness Oh Still Be My Own..
Everybody Get Role No Mean,
Say Your Own Role Pass E My Own..
Because Na God I Dey Put All My Faith,
Food For My Plate..
Fit No Do Me Jo,
Mma Balanso ..
Even As Things No Dey Go My Way ,
Even In Days Where I No Get Nothing At All..
Mma Balanso..
Na Me Wey Dey Drive Your Bus ,
Na Me Wey Drive Your Keke..
Mma Balanso..
Na Me Wey Dey Run Around,
Na Me Do The Job..
Mma Balanso..
I Be Common Person But,
My Happiness Oh Still Be My Own..
Everybody Get Role No Mean,
Say Your Own Role Pass E My Own..
Written by : Burna Boy
Common Person Lyrics » Burna Boy
Common Person Lyrics » Burna Boy » Official Music Video
*** NOTE:
- If You Want to Request Any Song Lyrics, Follow this Link → “Request A Song Lyrics”.
- If You Want to Submit Your Own Lyrics, Follow this Link → “Submit Lyrics”.
- If You Find Any Mistake in Our Lyrics, then Request for Correction that Lyrics. Follow this Link → “Lyrics Correction Request”.
- If You Want to Translate Any Lyrics to Your Own Language (Like – English to Arabic, English to German etc.), Just Follow this Link → “Song Translation Request”.
- Also You Can Share Your Experience with us through a Feedback, Follow this Link → “Give Feedback”.