Common Person Lyrics » Burna Boy : The Common Person Lyrics / Common Person Song Lyrics by Burna Boy is the Latest Nigerian Song of 2023. The Common Person Song is Sung by Burna Boy. The Common Person Song Music is Given by Burna Boy & The Lyrics is Written by Burna Boy. The Common Person Song is Released on 30th January, 2023. The Common Person Song is Presented by Burna Boy.
Common Person Song Details :
Song Title | Common Person |
Singer | Burna Boy |
Music | Burna Boy |
Lyrics | Burna Boy |
Release Date | 30th January, 2023 |
Language | Nigerian (Country : Nigeria) | Rock |
Label | Burna Boy |
Common Person Lyrics » Burna Boy
(Bong)!
(Bong Killa)!
Na Me Wey Dey,
Clean Una House..
Na Me Wey Dey,
Wash Una Car..
Na Me Wey Dey,
Cook Ununu..
Na Me Wey Dey,
Wash Una Cloth..
Na Me Wey Dey,
Work For Your Shop..
Na Me Wey Dey,
Hawk Ununu..
I Be Common Person,
But My Happiness, Oh..
Still Be My Own..
Everybody Get Role,
No Mean Say Your Own Role..
Passin’ My Own..
I Be Common Person,
But My Happiness, Oh..
Still Be My Own.
Everybody Get Role,
No Mean Say Your Own Role.
Passin’ My Own..
Because Na God,
I Dey Put All My Faith,
Food For My Plate..
Fit No Do Me Jo..
Mm, Balanso,
Even As Things No Dey Go My Way..
Even In Days Where No Get Nothing At All,
Mm, Balanso..
Na Me Wey Dey Drive Your Bus,
Na Me Wey Drive Your Keke..
Mm, Balanso..
Na Me Wey Dey Run Around,
Na Me Do The Job..
Mm, Balanso..
I Be Common Person,
But My Happiness, Oh..
Still Be My Own..
Everybody Get Role,
No Mean Say Your Own Role..
Passin’ My Own..
Common Person Lyrics » Burna Boy
Written by : Burna Boy
Common Person Lyrics » Burna Boy » Official Music Video
If You Love “Common Person Lyrics » Burna Boy“, Then Please Do Not Forget To Share It To Your Friends On Social Media. A Share From You Will Inspire Us To Bring You New Song Lyrics.
If You Want To Read The Lyrics Of Any Of Your Favorite Songs, Feel Free To Contact Us By Filling The Contact Us Form. We Will Try Our Best (24/7) To Bring You The Lyrics Of Your Favorite Song. Keep Enjoying New Song Lyrics With Lyrics Over A2z. Have A Very Nice Day!