Charm Lyrics » Rema : The Charm Lyrics / Charm Song Lyrics by Rema is the Latest Nigerian Song of 2023. The Charm Song is Sung by Rema. The Charm Song Music is Given by Rema & The Lyrics is Written by Rema. The Charm Song is Released on 28th April, 2023. The Charm Song is Presented by Rema.
Charm Song Details :
Song Title | Charm |
Singer | Rema |
Music | Rema |
Lyrics | Rema |
Release Date | 28th April, 2023 |
Language | Nigerian (Country : Nigerian) | Rap |
Label | Rema |
Charm Lyrics » Rema
Come Here Wetin Dey Worry You?
Bring Body Make I Rock Am Yeah, Yeah..
I Know You Senior Me,
I Get Money Pass Your Papa..
Wetin You Want Wey I No Fit Do For You?
Why You Wan Dey Buga Wọn?
Shey You Be Kizz Daniel Ni?
You Better Drop Your Body Armor..
Soco.. Ah..
Sofry With This Body,
Make We Run Am On A Lowkey..
Baby You Know Me..
E Get As You Go Move Wey I No Go ‘gree,
Come Make I Drive Your Mhm..
Come Make I Drive This Your Jalopy,
Baby Allow Me..
Tip You Off With Alawi..
See Body Oh (See Body, See Body Oh),
Egba Mi Oh (Egba Mi, Egba Mi Oh)..
E Dey Burst My Bololo..
E Dey Burst My Bololo,
(E Dey Burst My Bololo)..
Please Help Me Oh,
Me I Don Jam Wetin Pass Me Oh..
Come Here Wetin Dey Worry You?
(Worry You, Uhh)..
Bring Body Make I Rock Am
(Yeah, Yeah)..
I Know You Senior Me,
I Get Money Pass Your Papa..
Wetin You Want Wey I No Fit Do For You?
Why You Wan Dey Buga Wọn?
Shey You Be Kizz Daniel Ni?
You Better Drop Your Body Armor..
You Too Dey Form With This Love Of,
A Thing Baby Eh Lend Me Lend..
I Get Pounds For You You Wan Dey.
Do Like Say Eh Naira No Dey End..
You Too Dey Stiff Dey Do Like,
Say Your Waist No Dey Eh, E No Dey Bend..
Oya Follow My Command Baby Do Like I Do,
Baby Front And Back..
Gimme Boom-baka-boom..
Soco.. Ah..
Sofry With This Body..
Make We Run Am On A Lowkey,
Baby You Know Me..
E Get As You Go Move Wey I No Go ‘gree,
Come Make I Drive Your Mhm..
Come Make I Drive This Your Jalopy,
Baby Allow Me..
Tip You Off With Alawi..
Come Here, Wetin Dey Worry You?
(Worry You, Uhh)..
Bring Body Make I Rock Am,
(Yeah, Yeah)..
I Know You Senior Me (Me)
I Get Money Pass Your Papa (Pass Your Papa, Oh).
Wetin You Want Wey I No Fit Do For You?
(Wetin You Want Wey I No Fit Do For You?)
Why You Wan Dey Buga Wọn? (Buga Wọn),
Shey You Be Kizz Daniel Ni? (Mhmm)..
You Better Drop Your Body Armor..
Soco, Ah (Ayy),
Sofry With This Body..
Make We Run Am On A Lowkey
Baby You Know Me..
E Get As You Go Move Wey I No Go ‘gree,
Come Make I Drive Your Mhm..
Come Make I Drive This Your Jalopy..
Charm Lyrics » Rema
Written by : Rema
Charm Lyrics » Rema » Official Music Video
*** NOTE : If You Love “Charm Lyrics » Rema“, Then Please Do Not Forget To Share It To Your Friends On Social Media. A Share From You Will Inspire Us To Bring You New Song Lyrics.
- If You Want to Request Any Song Lyrics, Follow this Link → “Request A Song Lyrics”.
- If You Want to Submit Your Own Lyrics, Follow this Link → “Submit Lyrics”.
- If You Find Any Mistake in Our Lyrics, then Request for Correction that Lyrics. Follow this Link → “Lyrics Correction Request”.
- If You Want to Translate Any Lyrics to Your Own Language (Like – English to Arabic, English to German etc.), Just Follow this Link → “Song Translation Request”.
- Also You Can Share Your Experience with us through a Feedback, Follow this Link → “Give Feedback”.
If You Want To Read The Lyrics Of Any Of Your Favorite Songs, Feel Free To Contact Us By Filling The Contact Us Form. We Will Try Our Best (24/7) To Bring You The Lyrics Of Your Favorite Song. Keep Enjoying New Song Lyrics With Lyrics Over A2z. Have A Very Nice Day!