Anabella Lyrics » Khaid : The Anabella Lyrics / Anabella Song Lyrics by Khaid is the Latest Nigerian Song of 2022. The Anabella Song is Sung by Khaid. The Anabella Song Music is Given by Khaid & The Song Lyrics is Written by Khaid. The Anabella Song is Released on 24th July, 2023. The Anabella Song is Presented by Khaid.
Anabella Song Details :
Song Title | Anabella |
Singer | Khaid |
Music | Khaid |
Lyrics | Khaid |
Released Date | 24th July, 2023 |
Songs Genre | Nigerian (Country : Nigeria) | Love |
Label | Khaid |
Also Read : Carry Me Go Lyrics » Khaid & Boy Spyce
Anabella Lyrics » Khaid
If I Ever Hurt You Girl,
I’m Sorry(Girl I’m Sorry)..
Oh My Baby No Go Leave Me,
Follow Zaddy(Follow Zaddy)..
My Anabella Say Na Only,
You Dey Turn Me On..
But I No Send Carry My Money ,
Make We Go Faji..
Baby Wetin Sup O,
Touch My Weaking Point O..
Make Dem Throw Me Punch O..
Say Me I Go Take Insult O..
Leave Them Make Them Talk Oo..
Make Them Talk Rumors Oo..
Make Them Throw Me Punch.
Say Me I Go Take Insult Oo..
Baby Make You No Do Gawu,
Oya Take Anything Wey You Want..
I Be Talk And Do Money Too Long E Get Part Two,
I Know Say You Dey Feel Me So No Go Dey Mezebu..
Girl You Dey Reason Me One Kind,
And E Dey Pain Me O(And E Dey Pain Me O)..
And If Na Cash Wey,
You Want I Go Waybill Oo..
Girl If You Ever Fall My Hand..
That Change Go Pain Me Ooo..
(Say E Go Change Me)
If I Go Ever Love You Na Maybe Ooo..
(But Shey You Know Say)
If I Ever Hurt You Girl,
I’m Sorry(Girl I’m Sorry)..
Oh My Baby No Go Leave Me,
Follow Zaddy(Follow Zaddy)..
My Anabella Say Na Only,
You Dey Turn Me On,
But I No Send Carry My Money ..
Make We Go Faji.
Baby Wetin Sup O,
Touch My Weaking Point O..
Make Dem Throw Me Punch O,
Say Me I Go Take Insult O..
Leave Them Make Them Talk Oo,
Make Them Talk Rumors Oo.
Make Them Throw Me Punch,
Say Me I Go Take Insult Oo..
Anabella Lyrics » Khaid
Written by : Khaid
Also Read : NO FARMER NO FOOD LYRICS » NAV BENIPAL
Anabella Lyrics » Khaid » Official Music Video
If You Love “Anabella Lyrics » Khaid“, Then Please Do Not Forget To Share It To Your Friends On Social Media. A Share From You Will Inspire Us To Bring You New Song Lyrics.
Also Read : I Hate Byron Lyrics » Byron Messia