Belle Full Lyrics » Crayon, Victony & Ktizo : The Belle Full Lyrics / Belle Full Song Lyrics by Crayon, Victony & Ktizo is the Latest Nigerian Song of 2023. The Belle Full Song is Sung by Crayon, Victony & Ktizo. The Belle Full Song Music is Given by Crayon, Victony & Ktizo & The Song Lyrics is Written by Crayon, Victony & Ktizo. The Belle Full Song is Released on 28th July, 2023. The Belle Full Song is Presented by Crayon.
Belle Full Song Details :
Song Title: | Belle Full |
Singer: | Crayon, Victony & Ktizo |
Music: | Crayon, Victony & Ktizo |
Lyrics: | Crayon, Victony & Ktizo |
Release Date: | 25th July, 2023 |
Songs Genre: | Nigerian (Country : Nigeria) | Rock |
Music Label: | Crayon |
Also Read : Crayon Στίχοι / Lyrics » MELISSES
Belle Full Lyrics » Crayon, Victony & Ktizo
I Go Like, I Go Like, I Go Like.
I Go Like To Be Your Number 9,
Say Na Only Your Post I Go Shootin’ My Shot.
Even De Gea No Fit Save Am,
We Go Chook Leg For One Trouser..
See My Own Sef Na Oversize,
Ọkịrịka Bum Shot Wey You Over Price..
Na Hin Carry The Ikebe Wey Dey Energize Me..
Only Your Love Wey Go Belleful Me,
Only You Tanana My Telephone..
Girly, I Sure No Be Innie Manie Mo,
Say Na Only Your Love Wey Go Belleful Me..
Only Your Love Wey Go Belleful Me,
Only You Tanana My Telephone..
Girly, I Sure No Be Innie Manie Mo,
Say Na Only Your Love Wey Go Belleful Me..
Shawty Oh, Shawty Oh, Oh-oh..
Call Everybody Oh, Daddy Oh Mummy Oh, Oh-oh,
Make E Dey Know One Thing Oh..
Say, One Thing Don Lead To Something,
And Na Something Wey Cause Nwantịntị Loving..
Wey Uh, Wey Uh, Wey Uh,
Wey Uh, Girly Oh, Girly Oh..
Werey Uh, Wey Uh, Wey Uh,
Wey Uh, Girly Oh, Girly Oh.
Werey Uh, Werey Uh, Wey Uh,
Wey Uh, Girly Oh, Girly Oh..
Wey Uh, Wey Uh, Wey Uh,
Wey Uh, Girly Oh, Girly Oh..
You Go Know When You Meet Somebody,
You Can’t Be Without Her Body Company..
Uh, I Wanna Please You,
I No Dey Tease You, Oh My, Oh My..
The Number One, Girl, Your Position Valid,
You Know The Matter And..
Your Body Conquer Me
Who Go Wan Dey Reason,
Say Make I Leave You, My Oh My?
Only Your Love Wey Go Belleful Me,
Only You Tanana My Telephone..
Girly, I Sure No Be Innie Manie Mo,
Say Na Only Your Love Wey Go Belleful Me..
Only Your Love Wey Go Belleful Me,
Only You Tanana My Telephone..
Girly, I Sure No Be Innie Manie Mo
Say Na Only Your Love Wey Go Belleful Me..
Shawty Oh, Shawty Oh, Oh-oh..
Call Everybody Oh, Daddy Oh,
Mummy Oh, Oh-oh.
Make E Dey Know One Thing Oh,
Say, One Thing Don Lead To Something..
And Na Something Wey Cause Nwantịntị Loving.
Werey Uh, Wey Uh, Wey Uh,
Wey Uh, Girly Oh, Girly Oh..
Werey Uh, Wey Uh, Wey Uh,
Wey Uh, Girly Oh, Girly Oh..
Werey Uh, Werey Uh, Wey Uh,
Wey Uh, Girly Oh, Girly Oh..
Werey Uh, Wey Uh, Wey Uh,
Wey Uh, Girly Oh, You My Girly Oh..
Belle Full Lyrics » Crayon, Victony & Ktizo
Written by : Crayon, Victony & Ktizo
Also Read : My Darling Lyrics » Victony
Belle Full Lyrics » Crayon, Victony & Ktizo » Official Music Video
If You Love “Belle Full Lyrics » Crayon, Victony & Ktizo“, Then Please Do Not Forget To Share It To Your Friends On Social Media. A Share From You Will Inspire Us To Bring You New Song Lyrics.
Also Read : My Darling Lyrics » Victony