Rush Lyrics » Ayra Starr : The Rush Lyrics / Rush Song Lyrics by Ayra Starr is the Latest Nigerian Song of 2022. The Rush Song is Sung by Ayra Starr. The Rush Song Music is Given by Ayra Starr & The Lyrics is Written by Ayra Starr. The Rush Song is Released on 26th September, 2022. The Rush Song is Presented by Ayra Starr.
Rush Song Details :
Song Title | Rush |
Singer | Ayra Starr |
Music | Ayra Starr |
Lyrics | Ayra Starr |
Release Date | 26th September, 2022 |
Language | Nigerian (Country : Nigeria) | Rock |
Label | Ayra Starr |
Rush Lyrics » Ayra Starr
Pa.. Pa.. Ri,
Pi.. Pa.. Pa.. Ri.. Pa..
Pa.. Pa.. Ri..
Pi.. Pa.. Pa.. Ri.. Pa..
Pa.. Pa.. Ri.. Pa..
Sabi Girls No Dey Too Like Talk,
Animals Dey In Human Form..
Padi Man, Nobody Like Work,
But You Must Hustle Of You Wan Chop..
E No Finish Dem Wan Fight Us,
If Them Dey Run Dem No Fit Catch Up..
I No Dey Form Say I Too Righteous,
No Come Dey Form Say You Too Like Us..
Me No Get Time For The Hate And,
The Bad Energy..
Got My Mind On My Money,
Make You Dance Like Poco Lee..
Steady Green Like Broccoli..
Steady On My Grind No Wan Hear,
What They Wan Telly Me..
Kudi Na My Fantasy,
Dem Wan Dey Check If My Tap E No Rush..
But E Dey Rush,
E Dey Rush Well Well.
E Be Much..
Na God Dey Make My Tap, E Dey Rush..
The Kind Money We Touch,
But E Dey Rush..
E Dey Rush Well Well,
E Be Much..
No Be Hype,
Everybody Dey Crush..
There’s No Dulling With Us,
(There’s No Dulling With Us)..
Pa.. Pa.. Ri,
Pi.. Pa.. Pa.. Ri.. Pa..
Pa.. Pa.. Ri..
Pi.. Pa.. Pa.. Ri.. Pa..
Pa.. Pa.. Ri.. Pa..
Jofunmi Japata,
I Dey Go Ghana..
You Never Touch,
You Dey Form Papas..
Which Kind Money We Never See Before,
Kosi Elomi, Gat Me Feeling I’m The One..
Aje, Aje, Aje, Can Never Take My Cake Away, Aje..
You Can’t Count My Grace..
I Just Dey My Lane, My Lane..
Me No Getty Time For The Hate And.
The Bad Energy..
Gat My Mind On My Money.
Make You Dance Like Poco Lee,
Steady Green Like Broccoli..
Steady On My Grind No Wan Hear,
What They Want Telly Me..
Kudi Na My Fantasy,
Dem Won Dey Check If My Tap E No Rush..
But E Dey Rush,
E Dey Rush Well Well, E Be Much..
Na God Dey Make My Tap, E Dey Rush..
The Kind Money We Touch,
Edey Rush..
E Dey Rush Well Well, E Be Much,
No Be Hype Everybody Dey Crush..
There’s No Dulling With Us..
(There’s No Dulling With Us)..
’cause E Dey Rush,
E Dey Rush Well Well..
E Be Much..
Na God Dey Make My Tap, E Dey Rush,
The Kind Money We Touch..
E Dey Rush.
E Dey Rush Well Well, E Be Much.
No Be Hype Everybody Dey Crush..
There’s No Dulling With Us..
(There’s No Dulling)..
E Dey Rush.
E Dey Rush Well Well, E Be Much.
No Be Hype Everybody Dey Crush..
There’s No Dulling With Us..
(There’s No Dulling)..
Rush Lyrics » Ayra Starr
Written by : Ayra Starr
Rush Lyrics » Ayra Starr » Official Music Video
If You Love “Rush Lyrics » Ayra Starr“, Then Please Do Not Forget To Share It To Your Friends On Social Media. A Share From You Will Inspire Us To Bring You New Song Lyrics.
If You Want To Read The Lyrics Of Any Of Your Favorite Songs, Feel Free To Contact Us By Filling The Contact Us Form. We Will Try Our Best (24/7) To Bring You The Lyrics Of Your Favorite Song. Keep Enjoying New Song Lyrics With Lyrics Over A2z. Have A Very Nice Day!