New Religion Lyrics » Olamide & Asake : The New Religion Lyrics / New Religion Song Lyrics by Olamide & Asake is the Latest English Song of 2023. The New Religion Song is Sung by Olamide & Asake. The New Religion Song Music is Given by Olamide & Asake & The Lyrics is Written by Olamide & Asake. The New Religion Song is Released on 1st May, 2023. The New Religion Song is Presented by Olamide.
New Religion Song Details :
Song Title | New Religion |
Singer | Olamide & Asake |
Music | Olamide & Asake |
Lyrics | Olamide & Asake |
Release Date | 1st May, 2023 |
Language | English (Love) |
Label | Olamide |
New Religion Lyrics » Olamide & Asake
Olomi Wombe O,
Ko De Ye Koma Lobe..
Lifestyle Agba Baller,
R.i.p To Pele..
Dribble Like Maradona,
Baby Malosonta..
Nobody To Ta,
Lagos To Minnesota..
No Cap,
Nobody Wey Dey Hotter..
I No Fit,
No Fit Do Mediocre…
O Ri Balenciaga,
I Got Moves Like Jagger..
I Know Jago I Know Jaga,
No Dey Follow Me Dey Taka..
New Religion Eckankar,
Premium Be The Swagger..
No Send No Baga,
Nfana Ibaga..
It Be Like Say Dem Dey Gather Oh,
For My Matter Oh..
I Get The Magic,
Abracadabra Oh..
Wo Black Face Lo Ko Hard Life,
I Just Dey Chop Life..
No Stressing Living Soft Life,
I Don’t Know How I Survive This Tour Life.
Girls Weh Want Get My Baby Reach 4/5,
Every Word Weh De Come Out Of My Mouth.
I De Monetize Am Baba I No Get Energy,
And I Can’t Really Shout And I Can’t Really Mtcheww Wo..
Mio Shakomo Remedy,
Cash Money Cash Moolah..
Cash In Cash Out Baby Why Should I,
Catch Feelings More Than A Flight Baby Cancel Am..
E De Pain Me Like Blackface And Tribunal,
Wo! I Too Soft Like Puff Puff..
And My Bank Alert Bad,
You Go Mad You Go Off..
Guy You Better Wear Glove,
Before You Touch Am..
It Dey Hot It Dey Smoke It Dey Burn..
Olomi Wombe O,
Ko De Ye Koma Lobe..
Lifestyle Agba Baller,
R.i.p To Pele..
Dribble Like Maradona,
Baby Malosonta..
Nobody To Ta,
Lagos To Minnesota..
No Cap,
Nobody Weh De Hotter..
I No Fit,
No Fit Do Mediocre..
O Ri Balenciaga,
I Got Moves Like Jagger..
I Know Jago I Know Jaga,
No Dey Follow Me De Taka..
New Religion Eckankar,
Premium Be The Swagger..
No Send No Baga,
Nfana Ibaga.
It Be Like Say Dem Dey Gather Oh,
For My Matter Oh..
I Get The Magic,
Abracadabra Oh..
Melody Pelu Harmony Pelu,
Peace Nikan Nimo Fe..
I No Get Strength To Be Fair,
No Intruding My Private Affair..
Be You Family Or My Friend,
Oya Pause Shoti Gbo Scores..
Nigga Of Course Why,
You Come Dey Pompous..
Flow So Delirious Stupendous,
And The Opps They Envious..
They Can’t Be Us..
I Accept Say I Change Me,
I No Be Same Guy..
I De Push P Everyday,
I Be Game Guy..
Only Dead Fish Goes With The Flow Dead Guy,
No De Whine Me.
I No De Joke Omo Take Time..
Travel All Around The Globe,
Obo Do Oyinbo..
We Dey Take Pictures,
We Dey Strike We Dey Pose
My G My Shit Really Fly,
Too Dope..
And The Girls Sniffing On,
My Body Like Dem Dey Do Coke..
New Religion Lyrics » Olamide & Asake
Written by : Olamide & Asake
New Religion Lyrics » Olamide & Asake » Official Music Video
*** NOTE : If You Love “New Religion Lyrics » Olamide & Asake“, Then Please Do Not Forget To Share It To Your Friends On Social Media. A Share From You Will Inspire Us To Bring You New Song Lyrics.
- If You Want to Request Any Song Lyrics, Follow this Link → “Request A Song Lyrics”.
- If You Want to Submit Your Own Lyrics, Follow this Link → “Submit Lyrics”.
- If You Find Any Mistake in Our Lyrics, then Request for Correction that Lyrics. Follow this Link → “Lyrics Correction Request”.
- If You Want to Translate Any Lyrics to Your Own Language (Like – English to Arabic, English to German etc.), Just Follow this Link → “Song Translation Request”.
- Also You Can Share Your Experience with us through a Feedback, Follow this Link → “Give Feedback”.
If You Want To Read The Lyrics Of Any Of Your Favorite Songs, Feel Free To Contact Us By Filling The Contact Us Form. We Will Try Our Best (24/7) To Bring You The Lyrics Of Your Favorite Song. Keep Enjoying New Song Lyrics With Lyrics Over A2z. Have A Very Nice Day!