HOV Lyrics » Rema : The HOV Lyrics / HOV Song Lyrics by Rema is the Latest English Song of 2023. The HOV Song is Sung by Rema. The HOV Song Music is Given by Rema & The Lyrics is Written by Rema. The HOV Song is Released on 28th April, 2023. The HOV Song is Presented by Rema.
HOV Song Details :
Song Title | HOV |
Singer | Rema |
Music | Rema |
Lyrics | Rema |
Release Date | 28th April, 2023 |
Language | Nigerian (Country : Nigeria) | Rock |
Label | Rema |
HOV Lyrics » Rema
I Don Hustle Sha,
My Leg Don Do Plenty Waka..
E Reach To Call Me Oga,
You See As My Body Set..
E Don Tey When Me And,
My Guys We Dey Fetch Water..
Shoutout To My Dad,
I Learnt My Lesson,
Both Good And Bad..
Eyes Open, Ooh La La,
Nobody Fit Whine..
Me For The Street Sha, Ahh..
Oya Just Dey Jekelebe.
All Your Mates Dey Hustle,
You Just Dey Kpenkelemes..
Make You Reason Am Sef,
I Go Motivate You To An Extent..
Na You Go Use Your Own Leg And,
The Knowledge Wey I Help You Get..
If You Do Me Evil Just Dey,
Prepare For Your Karma Nla..
Pray The Real Ones Live Longer,
Too Many Snakes Under The Grass..
Osagie Know Me Sha,
All The Prophecy I Dey Do Am..
I Dey See Many Things Wey Pass Una Regular Eyes,
Whether Na Igbo I Smoke Wey Dey..
Site Me For My Head Oh Ta-ta-ta-ta..
Mavin Say Second Quarter Don Dey Loading,
E No Go Tey ’til My Money Go Billion..
My Neck Don Dey Fold Like Dino, Ah..
I No Be Politician But,
I Don Dey See Their Kind Of Money..
Efcc They Fit Dey Hear Me, Ewo,
Any Legal Money Once Upon A Time Was Illegal Money.
To My Generation, I Be (Hov)..
I No Really Fit Advice Person,
For Hot Weather Wey Dey Use Snow..
Na Your Body Go Tell You Then You Go Know..
Oya Just Dey Jekelebe,
All Your Mates Dey Hustle,
You Just Dey Kpenkelemes..
(You Dey Kpenkelemes Ooh)
Make You Reason Am Sef,
I Go Motivate You To An Extent (Ehh)..
Na You Go Use Your Own Leg And,
The Knowledge Wey I Help You Get..
If You Do Me Evil Just Dey Prepare,
For Your Karma Nla (Karma Nla)..
Pray The Real Ones Live Longer (Live Longer),
Too Many Snakes Under The Grass (Grass)..
Osagie Know Me Sha (E Know),
All The Prophecy I Dey Do Am (Ahh)..
I Dey See Many Things Wey Pass Una Regular Eyes..
HOV Lyrics » Rema
Written by : Rema
HOV Lyrics » Rema » Official Music Video
*** NOTE : If You Love “HOV Lyrics » Rema“, Then Please Do Not Forget To Share It To Your Friends On Social Media. A Share From You Will Inspire Us To Bring You New Song Lyrics.
- If You Want to Request Any Song Lyrics, Follow this Link → “Request A Song Lyrics”.
- If You Want to Submit Your Own Lyrics, Follow this Link → “Submit Lyrics”.
- If You Find Any Mistake in Our Lyrics, then Request for Correction that Lyrics. Follow this Link → “Lyrics Correction Request”.
- If You Want to Translate Any Lyrics to Your Own Language (Like – English to Arabic, English to German etc.), Just Follow this Link → “Song Translation Request”.
- Also You Can Share Your Experience with us through a Feedback, Follow this Link → “Give Feedback”.
If You Want To Read The Lyrics Of Any Of Your Favorite Songs, Feel Free To Contact Us By Filling The Contact Us Form. We Will Try Our Best (24/7) To Bring You The Lyrics Of Your Favorite Song. Keep Enjoying New Song Lyrics With Lyrics Over A2z. Have A Very Nice Day!